DOWNLOAD AND INSTALL ZAZKID BLOG MOBILE APP HERE

[Lyrics] MK OORACLE - FUNAAB GOT TALENT



CHORUS;
FUNAAB GOT TALENT
OH BOY SEE TALENT
FUNAAB GOT TALENT
OH BOY SEE TALENT
FUNAAB GOT TALENT
OH BOY SEE TALENT
Lenovo see say we sick,them even give us Tablet

VERSE1;
They Say I too dey play,ogbeni I no dey pause it
It comes natural,mehn,I no dey force it
Like yahoo boy wey no get pay,they wanna plus me
I be like lawn for funaab you don't wanna cross me

I'm mesut Ozil with my Punchlines Na me dey 'throw pass'
Hydrogen bomb,na me go blow pass
Like 700 level student I'm on my own class
I've got so many fine girls like say I be Colmas

I'm the boss(bus) like mancot awon de ni Taxi
Gunner biti Arsenal, awon de ni Chelsea
You don't wanna fail me,like a 3 unit course
Cos I got goons wey dey follow me biti family curse

United Kingdom la n gbe,awa UK goons (Umar Kabir)
Some Iyat girls be like tokunbo,they're UK use

So you gotta feel(fill) me I'm something like a blank cheque
I don't need project fame cos Funaab can make a star trek

-CHORUS

VERSE2;

Shoutout sawon toh hustle ,toh shashe without sleeping
Shoutout sawon Pastor,Awon brother Steven
Awon girls toh shako like say dem be omo VC
You go need microscope before you see their GP

Forget 101.9fm I dey rock-city
The chairman like CEO of choc-city
Even after February, nobody can March me
And like the cinema for Jao3,you can't imagine!

Going down to pansheke just to smoke ma-poly
Even Gbenga adenuga knows I got a Super-Story
I'm potentially different, P.D ..no mawuko

I've got The vibes (Dvibez) amma show you A thousand ways to dance Atw2d
I'm at the Zenith with GTB,other rappers are Microfinance
See I'm not here to crack jokes like Isaac Bolu
I'm bill GATE,I even got my CAMP for ISOLU

They say punchline o Jawo (JAO) like the hall next to Colanim
I no dey stay for Gate but I live in Harmony
Naturally shining bi eni toh ti pa lori
No FNG oo but awon temi Carry me

Everything I do is concrete, Pe mi ni brick layer
People come to me for help afi bi success prayer
Shoutout to Colerm,Colvet,Colplant,Colamrud
Eba mi so fun Legal gang,I'll surely get famous (phamos)

Shoutout to colbios but na colphys I dey rep
He no sabi pass food afi bi omo Colfhec
Shoutout si awon ashewo okunrin,dem fit toast bread
Awon temi de build up biti omo Coleng

Outro..

DOWNLOAD MP3

No comments